TOP NEWS

like our page on facebook and follow us on twitter.

Tuesday, April 2, 2013

Amebogirls HIT OR MISS: Melody Jacob




This week on Hit or Miss, is our very own Melody jacob, she looks trendy to me.
tell us what you think below.
Remember its about the fashion, so is this a Hit or an Epic fail...
XoXo




You can check out more melody jacob styles on her blog click here

9 comments:

  1. wetin be dis abeg give us gist and enof of girls. pls enta yahoo boys cos we want to know d big yahoo boys and d small ones in kharkov and lugansk

    ReplyDelete
  2. If na Lugansk, almost the whole yahoo boys they use juju. Yoruba boys, wey no knw their left from right. most of them no fit complete one full sentence. dem dey fuck girl and after 3days maggot go dey follow out from their kpekus. Buying expensive cars wen their papa no go ride or dream of 4 9ja, i think is a yahoo boy that created this blog, because after spending moni on these young and pretty lady at the end no show, so dem just wan spoil the girls der names. Yoruba yahoo boys 4 luganks make una find wetin to do with una life, time dey go BASTARDSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSSS !!!!

    ReplyDelete
    Replies
    1. LOL... Dem don collect ur GF... You come dey cry for here.... :(

      Delete
    2. Lol... no mind am. D girls dem love yahoo boys for ur information and yahoo boys can pay all thier bills dat u can't so stop crying and work

      Delete
  3. yes, would love to hear about Kharkov yahoo boys as well

    ReplyDelete
  4. amebo dey go scool na why he does not update us weekdays. linda ikeji blog na everyday so amebo u dey slack

    ReplyDelete
  5. God forbid ds blog....wat happened to updating us errday ...mscheww ...

    ReplyDelete